• Week 1

    LESSON TITLE: Who Be Baba-God? (Baba-God Na Di Creator) 📖 MEMORY VERSEGenesis 1:1“For beginning, Baba-God create heaven plus earth.” 📝 AIM Of LESSON By di end of dis lesson, we go sabi: -Sey Baba-God na di Creator of heaven plus earth. -Sey we carry Baba-God image. -Sey creativity na Baba-God first character. -How to use awa mouth take create good tin for life. – 📚 MAIN BIBLE PASSAGESGenesis 1:1–5Genesis 1:26Genesis 2:15 🌍 LESSON INTRODUCTIONMy people, before man waka for dis earth, before sun shine, before water flow, Baba-God don already dey. -Baba-God no learn from anybody.-Baba-God no dey copy anybody.-Baba-God no dey rush.-Na Baba-God create everitin.-Na Baba-God imagine everitin before…

Support us if you know sey you enjoy dis Pidgin Sunday School. Your donations go epp us print di hard copy.  Click here.